Chike Lyrics
Check out the official lyrics for Not Your Daddy by Chike below. Not Your Daddy is the ninth track on Chike's third studio album, immersing listeners in a blend of soulful beats and captivating lyrics.
RELATED: Read 'Balance Am' Lyrics by Chike
Chike - Not Your Daddy Lyrics
Calling me by 3am
Telling me you got no friends
Now I gats pretend
Like say I dey feel the things
You dey feel
Wetin give you confidence
Shebi you don jump my fence
Now I gats pretend
Like say I dey feel the things
You dey feel
Now e don end in tears
You don do reverse
Now you tell me say
Na me the best
You wan press reset
No oh
I am not your mummy no
No no no no
No no no
I am not your daddy no
No no no no
No no no
I am not your mummy no
No no no no
No no no
Why are you calling me
I am not your mummy
No no no no
No no no
I am not your daddy no
No no no no
No no no
I am not your mummy no
No no no no
No no no no
Why are you calling me
Anything you wan do
Na the thing you dey do
Try make I confront you
Turn my back you dey move
I just dey looking you
I cannot believe you
You are shaking from the shaking
Wey they don show you
Now e don end in tears
You don reverse
Now you tell me say
Na me the best
You wan press reset
No oh
I am not your mummy no
No no no no
No no no
I am not your daddy no
No no no no
No no no
I am not your mummy no
No no no no
No no no
Why are you calling me
I am not your mummy no
No no no no
No no no
I am not your daddy no
No no no no
No no no
I am not your mummy no
No no no no
No no no
Why are you calling me
No no no no
No no no
No no no no
No no no
Find other latest music lyrics here and get fresh updates as they via Twitter and Facebook
The post Not Your Daddy Lyrics by Chike appeared first on NotjustOk.
from NotjustOk https://ift.tt/RKTeVkI
via Music Blog NG
No comments:
Post a Comment