Danfo Driver II Lyrics by Omizzy Feat. Zlatan - Music Blog NG

Tuesday, April 15, 2025

Danfo Driver II Lyrics by Omizzy Feat. Zlatan

Omizzy and Zlatan Lyrics

Get ready to groove and sing along to the infectious beat and energetic lyrics of Omizzy's chart-topping hit, Danfo Driver II, featuring Zlatan.

Cover art for Danfo Driver II by Omizzy and Zlatan
Danfo Driver II Cover Art

Omizzy & Zlatan - Danfo Driver II Lyrics

Bi le!

Waka waka waka waka waka dey go
As I dey on the road
Make dem clear the coast
I dey Sierra Leone
Ko si iṣoro
Holy, Holy Ghost
Show me the road
Wetin I no see
You can see
Only good days for my calendar
Roll my thing, roll my lala
No wan things wey go cause kasala

Countless ups and down
But thank God for that
Give gratitude to the Most High
To get what I want me I gus to fight
Just to fly

I don waka pass danfo driver (shonbe)
Ikate, Ologolo (shonbe)
Ojuelegba, Bode Thomas (shonbe)
Sho n, shonbe ni
I don waka kilometers (shonbe)
Ikate, Ologolo (shonbe)
Ojuelegba, Bode Thomas (shonbe)
Shon shon Shonbe

Before my Agege bread turn to slice
Before all my pada turn to ice
I go dey freestyle, dem go say make I rest
Sometimes I dey wonder if oil dey my head
If seven of us gather even 2k no go drop
Holder dey for club way we no say we no go pop
Everywhere no stew, our okro no dey draw
Window shop for mall but we still know say it go sup
All on God
Now when dem see me, when dem see on the tele’
Dem go dey regret everything wey dem tell me, wey dem tell me
All the doubting Thomas and there shenkings
Oluwa ju wọn lọ, na why dem no fit test me

Countless ups and down
But thank God for that
Give gratitude to the Most High
To get what I want me I gus to fight
Just to fly

I don waka pass danfo driver (shonbe)
Ikate, Ologolo (shonbe)
Ojuelegba, Bode Thomas (shonbe)
Sho n, shonbe
I don waka kilometers (shonbe)
Ikate, Ologolo (shonbe)
Ojuelegba, Bode Thomas (shonbe
Shon shon shonbe ni

I don waka pass danfo driver
I don waka pass danfo driver
I don waka pass danfo driver
I don waka pass danfo driver

RELATED: Watch 'Danfo Driver II' Lyrics Breakdown by Omizzy

Find other latest song lyrics here and get fresh updates as they via Twitter and Facebook

The post Danfo Driver II Lyrics by Omizzy Feat. Zlatan appeared first on NotjustOk.



from NotjustOk https://ift.tt/PYS8IKR
via Music Blog NG

No comments:

Post a Comment