'Father Abraham' Lyrics by Mohbad - Music Blog NG

Saturday, September 16, 2023

'Father Abraham' Lyrics by Mohbad

Mohbad Lyrics

Read the correct and complete lyrics for Father Abraham by Mohbad below.

Father Abraham Lyrics by Mohbad
Light EP Cover

Mohbad - Father Abraham Lyrics

Chorus
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Cause your people are going astray
Come down
They no love each other other again
Come down
Asset dey worry some
Come down
This life no balance again
Come down

Post-Chorus
Ayinla ayinla
You know how you dey cause
Yawa yawa
Shebi you see Alfa
Alfa
Wey dey smoke gbana

Verse
Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumiIro ni mon pa ye ye
Tinbani pe kosumi
Tinbani pe kosumi
Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin because of money
Baba knack daughter
So many plenty matter
Mama kill n pikin because of money
Government dey show us pepper
Ebi ti so wa de le se
Graduate dey sell pepper
Landlord fi ile ta tete

Chorus
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Holy Ghost
Come down
Father Abraham
Come down
Cause your people are going astray
Come down
They no love each other other again
Come down
Wa wo owu aaye su wa da
Ironu so wa da oloja
Emi olorun sokale
Come down

Outro
Ayinla ayinla
You know how you dey cause
Yawa yawa
Shebi you see Alfa
Alfa
Wey dey smoke gbana

Check Other Music Lyrics Here

Get Fresh updates as they drop via Twitter and Facebook

The post 'Father Abraham' Lyrics by Mohbad appeared first on NotjustOk.



from NotjustOk https://ift.tt/yhamPOC
via Music Blog NG

No comments:

Post a Comment